- Lyrics
- Album list
Midnight Crew
-
Shout Halleluyah
Call:Glory, glory oo halleluyah Res:Glory halleluyah Call:You give me victory Res:You give me victory o Call:How can I repay Res: How can I repay you Call: Halleluyah se oo Res: Halleluyah to you
Call: Let somebody shout halleluyah Res: Halleluyah Amen Call: Somebody shout halleluyah o Shebi nah you dem show the mercy o Shebi nah you dem give the key o Oyah pkem pkem pkem halleluyah /2x Somebody shout halleluyah oooo Halleluyah to Jehovah
See as Hannah's story change Don dey hustle years te Hannah pretty head to toe Anointing sef start to flow (Anointing sef start to flow) Ticky-tocky time dey go Brother sef never show Family worry friends dey worry ooo Find more lyrics at ※ Mojim.com She took her worry to the Lord Wipe my tears change my story o Remove my shame ooo nana (Glory to the Lord) Brother Stephen don propose o Halleluyah
If it hadn't been for God where would I be If it hadn't been for Jehovah where would I be Angels bow before you what a mighty God Heaven and earth adore you what a mighty God Call: Oya people people Res: People Call: I'd like to see o people Res: People people Call: Share testimony o Res: People Call: Of what the Lord has done for me oo Res: People People Call: I no fit talk am finish Res: People Turn labour to favour He give me double honour Jehovah eh
-
|