- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Timaya( Inetimi Alfred Odon )
-
Money (ft. Flavour)
feat. Timaya
Every night and day the boy e dey fly to dubai(dubai) All the way from naija to just go flenjour for dubai I travel to america just to go charge my phone Bad belle people make una leave me alone Éeeh I say wen money nor dey People dey carry me play Wen money nor dey Everybody run away Wen money no dey(na na na) People dey use me dey play Wen money nor dey Nobody loom at my face
-
|